Seyi Vibez & Nerryckole – “Shine” Lyrics

Seyi Vibez & Nerryckole - Shine
Seyi Vibez & Nerryckole – Shine

“Shine” Lyrics by Seyi Vibez & Nerryckole

La la la la la la la
La la la la la la la
Laa la la la la la
I will shine for real I will make it for real
Han han han han han

I wake up in the morning
Nerryckole were the money
My mama pray for me
Say I will shine for sure
Sey u be the one wey want stop my shine
God don promise me
I will shine for real
I remember when I don’t know my way
But now I am on my way
Oju rito koto sepin, ogaaa
Ese tiri koto dipeta, ogaaa
Ori to lugi Lu ope tio tuka
Modupe moti goke odo
Kafara to ja Han han

I will shine for real
I will make it for real
Baba dakun gbo adura mi
Raise me up kin ga ju ota lor
I will shine for real
I will make it for real
Baba dakun gbo adura mi
Raise me up kin ga ju ota lor

I no go fit dey queue
Ishe olorun oole tuu
I get IQ and I use my IQ
I no want be like u
Put ur self in my shoes
I make them shine their shoes
I make the go back school
My face show and my shoe shine
E SA say Zule zuu
Shawty whine for me
Baby whine for me
My family my blessings
This is reality
You might be lucky
But this life funny
Aun jaiye foreign
And my baby for real

I will shine for real
I will make it for real
Baba dakun gbo adura mi
Raise me up kin ga ju ota lor
I will shine for real
I will make it for real
Baba dakun gbo adura mi
Raise me up kin ga ju ota lor
I will shine for real
I will make it for real
Baba dakun gbo adura mi
Raise me up kin ga ju ota lor

La la la la la la la
Han han han han han hannnnnn

The post Seyi Vibez & Nerryckole – “Shine” Lyrics appeared first on tooXclusive.

Similar Posts