Crayon – The One (Chop Life) Lyrics

The One (Chop Life) Lyrics song by Crayon, Prod. by DJ Tarico (Yaba Buluku Boyz).

Crayon

Here’s the official lyrics to Crayon ‘s new song, THE ONE (Chop Life) featuring Yaba Buluku Boyz. GET MP3 HERE

LYRICS

Intro
Oh ah ye
I`m oga
I`m the one who shutdown the bar
Let`s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Crayway

Verse 1
Early momo
Early momo
Me I don dey wait for my shoko
All of all the things wey she follow me dey talk
But she know say my mind dey for turn up (Turn up)
Turn up (Turn up), Turn up (Turn up)
If you no get money, shey you wan turn up?
All of all the things wey she tell me laano
But she know say my internal corrupt

Banle, make you dobale
Pull up in your hood make you dobale
Awa gangan ni omo onile
I dey play football like Abedi Pele

Waa, shori e gbale? (Cheei)
Whenever you see me make you dobale
Awa gangan ni omo onile
Wetin you dey find, make you commot here

Chorus
Oh ah ye
I`m oga
I`m the one who shutdown the bar
Let`s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I`m oga
I`m the one who shutdown the bar
Let`s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain

Refrain: Yaba Buluku Boyz
Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Ya kamina wa yi twa
(Wa yi twa)
Wa yi twa kamina Wa yi twa
(Yizwe)
Ya kamina wa yi twa
(Wa yi twa)
Wa yi twa kamina Wa yi twa
(Yizwe)… 2ce

Chorus
Oh ah ye
I`m oga
I`m the one who shutdown the bar
Let`s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I`m oga
I`m the one who shutdown the bar
Let`s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain

Refrain: Yaba Buluku Boyz
Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Ya kamina wa yi twa
(Wa yi twa)
Wa yi twa kamina Wa yi twa
(Yizwe)
Ya kamina wa yi twa
(Wa yi twa)
Wa yi twa kamina Wa yi twa
(Yizwe)… 2ce

Outro
Mavin

The post Crayon – The One (Chop Life) Lyrics appeared first on tooXclusive.

Similar Posts