Bagetti – “Hard Girl” Lyrics

Bagetti - Hard Girl
Bagetti – Hard Girl

“Hard Girl” Lyrics by Bagetti

My eyes redder
Hennessy don dey enter
What’s my name? What’s my gender?
Paramedic my way
Now, my heart don dey do gbo-gbo-gbo
Dancing kokobilo-‘lo-‘lo
This one enter
Karma, have you come for me?

Pour me the whisky, two shot with Tequila, yeah-yeah (yeah-yeah)
LOML say he don retire, yeah-yeah (yeah-yeah)
Hard girl no crying up and down
Drink up, na we dey run this town
No way ayy, hmm-mm
No way, no, no crying up and down
Mm-mm, no way, no crying up and down
No way, no way ayy, no crying up and down

Eye wey dey cry no dey see road
No breaking down, wanna feel good
I’m not a saint, I’ve done evil
No tell me wetin I know (I know)
Finally, me don chop from Uptown boy
Serve me the platter, give me hordeurves (yeah-yeah)
Comot my roof, but I tidy up
Never cry over you

Pour me the whisky, two shot with Tequila, yeah-yeah (with Tequila, yeah-yeah)
LOML say he don retire, yeah-yeah (yeah-yeah)
Hard girl no crying up and down
Drink up, na we dey run this town
No way ayy, mm-mm
No way, no, no crying up and down
Mm-mm, no way, no crying up and down
No way, no way ayy, no crying up and down

Pour me the whiskey, two shot with Tequila, yeah-yeah (yeah-yeah)
LOML say he don retire, yeah-yeah (yeah-yeah)
Hard girl no crying up and down
Drink up, na we dey run this town
No way ayy, mm-mm
No way, no, no crying up and down

Remy, Ada, Philo, Fatima
Chargie chargie, all na whining me
Come on, come on, back up, whine it babe
No crying up and down
Remy, Ada, Philo, Fatima
Chargie chargie, all na whining me
Come on, come on, back up, whine it babe
No crying up and down

The post Bagetti – “Hard Girl” Lyrics appeared first on tooXclusive.

Similar Posts