Bad Boy Timz – Igboro (Lyrics)

Bad

Off the new album- “No Bad Boy, No Party by Timz, Enjoy Lyrics to the first track title- ‘Igboro’.

IGBORO LYRICS (written by Bab Boy Timz)

Standing 10 toes, I don`t see nobody harder
If you`re calling my phone and I no pick, I ignore ya
Omo Shey you no know
Na person wey de calculate de gbon
Na person wey de calculute be Egbon
Na person wey de calculate be boss (Omo igboro)
Igboro

I come from igboro wey be the ghetto
I come from a place that anyone can go
I come from a place that anyone can blow
Blow blow

Igboro
I come from igboro wey be the ghetto
I come from a place that anyone can go
I come from a place that anyone can blow
Blow Blow

Shebi na 500 be my daily budget
I go enter okada and In my white tee shirt
O ku 400
Ma ra agege bread
Mo ma tun shock e till the following day
Now my lamba in your ears like every day
I de pray for for grace in my own little way
Omo no be today
Mo ya gbera dide
And I thank God for where I de today
Naso I receive the text message
Say my life don change
Say they signed that case
Ain`t nobody would`ve thought I could pass that stage
Took me 12 months to get out the dark place
Dem de ask Wetin de worry me
Because they can see my mind is in a blind space
Bigger level bigger devil dem been worry me
Omo ase she bad boy wa kere ni

Igboro
I come from igboro wey be the ghetto
I come from a place that anyone can go
I come from a place that anyone can blow
Blow blow

Igboro
I come from igboro wey be the ghetto
I come from a place that anyone can go
I come from a place that anyone can blow
Blow Blow

Igboro
I come from igboro wey be the ghetto
I come from a place that anyone can go
I come from a place that anyone can blow
Blow blow

Igboro
I come from igboro wey be the ghetto
I come from a place that anyone can go
I come from a place that anyone can blow
Blow Blow

The post Bad Boy Timz – Igboro (Lyrics) appeared first on tooXclusive.

Similar Posts